Friday, 9 January 2015

# onElectionMatter # IjusDeyLaffff # plsTakeTimeToread ur views are most welcome..people go jus type something like say den get one kind power.."we have to do this! we have to do dat! na dis one go enter! no b dis one!"..GOD jus sitdown for one place dey watch..dey talk like say u fit predict wetin go happen in d next two minutes..no b say i dey think evil but wait if dose people u are canvassing for die nko #lobatan ..I jus have one thing to say.. no matter I repeat no matter any evil wey anybody dey plan anything wey GOD no approve sorry o e no go work..I just wish we can all act right like brothers and stop throwing abusive, repudiate,disgusting remarks.. we call ourselves one n yet we are divided.. let's just be for once human, brothers, sisters, oneness...GOD can use you Yes! But u can't b GOD! You don't decide for people that's why it's called choice! Let GOD lead ur decision voters not people..GOD BLESS NIGERIA!

No comments:

Post a Comment